18 minutes wey don pass
Authorities for Equatorial Guinea don sack Baltasar Ebang Engonga as Director General of di National Financial Investigation Agency (ANIF).
This is after a video carrying his face their sex different went viral on social media.
The government suspended Oga Ngonga over leaked video claiming he slept with over 400 women – some of them partners of ogbonge pipo of Equatorial Guinea, claims the former government official never responded to.
Tori be says President Teodoro Obiang Nguema Mbasogo ordered the dismissal of Engonga, wey be son of Baltasar Engonga Edjo, current president of the Economic and Monetary Community of Central Africa (CEMAC).
Local tori pipo report says the sack of Baltasar Ebang Engonga came via a decree signed by his great uncle – president Mbasogo.
Vice-president of Equatorial Guinea, Teodoro Mangue, bin promise to carry “severe measures” against officials wey dey engage in sex for dia offices afta di viral “sex tapes” wey allegedly involve one high-ranking civil servant and di wives of several prominent pipo.
“We go proceed wit di immediate suspension of all officials wey dey engage in sexual relations in di offices of di kontri ministries,” di vice-president tok ontop im X page on Monday.
Oga Mangue bin add say di goment go take severe measures against dis acts as dem constitute violation of di code of conduct and di public ethics law.
Na di viral “sex tapes” wey leak on social media afta di reported arrest of di director general of di National Financial Investigation Agency, Baltasar Engonga, on unrelated graft charges make Mangue to give order to regulators and internet service providers make dem block di circulation of di videos.
Di kontri attorney general also tok say di recordings dey consensual, but dem fit prosecute Engonga for “public health crimes” if im get sexually-transmitted infection.
Baltasar Engonga profile
Baltasar Ebang Engonga, na high-ranking Equatorial Guinean goment official and politician. Di 54-year-old man get six pikin wit im wife.
Oga Engonga, son of Baltasar Engonga Edjoo, president of the Economic and Monetary Community of Central Africa (CEMAC).
Im be di former head of Equatorial Guinea anti-graft National Agency for Financial Investigation (ANIF).
Baltasar Engonga start im career for 1998 wen im become minister for education.
Related News :