Ghana vs Niger: Oumar Sako, Seidu goals make Black Stars draw for 2025 Afcon qualifier game
DayFR Euro

Ghana vs Niger: Oumar Sako, Seidu goals make Black Stars draw for 2025 Afcon qualifier game

Wia dis foto come from, Getty Images

9 September 2024

Ghana and Niger don play out 1-1 draw for dia second Afcon qualifier for di 2025 tournament.

Once again, na late goal Niger score for di 81st minute wey make di visitors share one point for di game.

Bifor di game, Niger bin lose 8 out of dia 9 competitive games, wia dey also lose dia first qualifier 1-0 to South Sudan.

Ghana also bin lose to an extra time goal from Angola for dia backyard in Kumasi.

Wit dis result, both Ghana and Niger gat only one point from two games.

Sudan and Angola gat three points each bifor dem face each oda.

Wit di way tins dey, di Ghana coach gat a lot of work to do if dey want to qualify for di 2025 Afcon.

For Niger coach Badou Zaki go dey happy say dey fit pick point from di Black Stars.

Ghana go play South Sudan for di next round of matches wia Niger go play Angola.

Referee blow whistle for FULLTIME. Game don end 1-1

90+4 CHAAAANCE! Free header for di Niger striker from di throw, im header hit di post wia im comot go ova. Keeper Ati-Zigi bin dey shout on top of im players say dey go sleep for dat chance.

Now Niger get chance to score winner.

90+3″ Niger dey hold on for dis draw. Few seconds to go.

90+2″ Ghana win anoda freekick afta one niger player pull Kudus im shirt.

90+1″ Ghana dey try to create sometin inside di Niger box but Brandon-Asante bin push im marker wia referee blow whistle for foul.

90″ Tariq Lamptey passed the ball to Salisu, but the Monaco defender’s cross was too strong for Kudus.

Yakubu Out, Abdou Kader don come on for di last few minutes for added time.

88″ Lamptey hit one freekick into di box, Salisu carry head nack di ball but e dey weak,m wia keeper Abiboulaye don collect.

86” CHAAAANCE! Brandon-Asante entered the box where he cutbacked into the box, Jordan Ayew open leg where the ball passed in before Kudus struck the ball but his shot was blocked.

Dat goal don change di dynamics of dis game.

80″ GOOOOAAAAAALLLLL! Sako don equalize wit a strike from di corner. 1-1

76″ CHAAANCE! Niger drive enta di Ghana box bifor dey strike on goal, goalkeeper Ati-Zigi don save.

73″ Jordan take di freekick but di ball bounce all di way to di oda end of di box, wia Semenyo no fit keep in play.

72″ Jordan and Brandon -Asante bin lead one counter attack wit dia fresh legs. one of dem win freekick

Wia dis foto come from, Getty Images

What do we call this photo, Di last time di Mena of Niger play for Afcon na 2013; dem hope say dem fit qualify for 2025

70″ Majeed Ashimeru don comot, Elisha Owusu enta, Fatawu Issahaku also comot, Brandon Thomas-Asante bin dey enta, waya Jordan Ayew also enta to replace Inaki Willaims.

69″ OFFSIDE! Kudus try to take one ball from Salisu but Kudus and Williams both dey offside.

68″ Niger waste di freekick.

66″ Fatawu Issahaku don foul im marker wey im chop yellow card. Ghana dey prepare to make changes for dis game.

65″ Semenyo and kudus try to link up inside di niger box. Semenyo in one-touch pass dey too strong for Kudus.

64″ Counterattack for Niger as Thomas Partey delay on di ball wey im lose possession but Salisu don defend di ball wey im win foul .

63″ Game don dey continue,

Niger don dey make tow changes moussah out Garba in, Diabate out, Kassa Moudou in.

62″ At the other end Niger entered the Ghana box whose striker hit one shot for the near post; the ball goes over the bar.

61” CHAAAANCE! Inaki Williams collect pass inside di box wey im turn to shot but goalkeeper Abiboulaye don use fingers to tip di ball wide.

Freekick doesn’t cause any trouble for the center of the park, blackstars don’t have control.

60″ Majeed Ashimeru concede freekick for midfield afta im tackle captain Youssouf Oumarou.

58″ Ghana try to create a chance but di ball fall to Sosah, di striker hold di ball well to beat two defenders bifor im pass to im player. But di Ghana defenders don recover.

56″ Two quick offsides by Fatawu. Partey sweep one ball ova di top for di Leicester attacker but linesman don raise flag.

55″ OFFSIDE! Fatawu don enta di offside trap, referee blow whistle.

54″ Anoda long ball from Niger into di Ghana area bin dey cleared by Tariq. Im dey use im small body ton swerve di Niger players

53″ Semenyo no fit collect one kudus pass ova di top. Di ball don go throw.

52″ Tariq Lamptey bin defend one attack from Niger, di Brighton defender pick di ball wey im control di ball bifor im pass to im partner

CHAAANCE! Inaki Williams collected the ball inside the Niger box where he swept the ball into the space as Kudus were running in but his touch could not beat goalkeeper Abiboulaye.

50″ Goalkeeper Abiboulaye is out to collect one ball as Ghana were entering the box.

Over di bar. Captain Youssouf Oumarou don blast di freekick miles ova di bar.

48″ Dangerous freekick on di edge of di Ghana area.

46″ Both teams don comot and di match don restart. Niger go hope to grab equalizer wia Ghana go try to add more goals.

Second Half

Wia dis foto come from, Getty Images

First Half

45+2″ Referee don blow whistle for halftime.

45+1 Niger try to pepper di Ghana area wit Sosah but di ball dey im back and Salisu clear am from danger.

Day go play 3 additional minutes bifor halftime.

45″ Niger don dey try to grab equalizer bifor di break but Ghana bin dey defend for di final minutes of dis half

That goal was leftback Alidu Seidu’s first goal for the blackstars. That goal was a kudus assist.

43″ GOOOOOOOAAAAAALLLL! Seidu Alidu strikes one shot and deflects into the Niger net, after good work from Kudus.

40″ Daniel Sosah ran with the ball, giving the Ghana defenders a tough time, but the cross into the area didn’t reach any white shirt, so Alidu Seidu carried the ball running into the Niger area.

39″ Goalkeeper Abiboulaye don dey receive treatment afta im stretch to catch one ball. Im clash wit Kudus for dat side but im dey up to continue.

38″ Fatawu Issahaku don win freekick for di Niger area, Partey, Kudus and Tariq Lamptey bin pass di ball among diaserf bifor Kudus try to shoot from di edge of di box, but many Niger bodies block di ball.

36″ From the freekicks Partey played into the box, goalkeeper Abiboulaye collected them.

35″ Yusif Daouda and Semenyo both dey ground afta one clash; referee carry di freekick give di Bournemouth striker Semenyo. Daouda don collect di first yellow card for dis game.

34″ OFFSIDE! Sosah dey offside as Niger try to pepper di Ghana area.

33″ Joseph Daoud took the freekick, the blackstars cleared the ball but Moussah’s carry leg hit the lose ball which left the park.

32″ Yakubu don win freekick for Niger for one dangerous area afta Mumin foul am.

30″ CHAAANCE! Daniel Sosah again from Niger blast one volley from di edge of di box from one cross wey im go ova di bar.

Najeeb Yakubu was the hurt player – but he got up as the game continued.

28″ One of di Niger players don dey ground dey receive treatment.

27″ Between Seidu, Partey and Semenyo dey exchange passes but Semenyo im touch dey heavy wey im lose di ball.

26″ The ball ended up with the blackstars as they tried to begin a buildup from the back with Salisu and Mumin before passing to Partey.

25″ Yakubu, di Niger right back bin win freekick inside di Ghana area, dey don take am quickly.

24″ Niger try some fine move wey end wit Moussah im cross-shot into di Ghana box, but Ati-Zigi don catch di ball, simple.

20″ Niger keeper Abiboulaye don comot from im box to clear di ball as three Ghana players don dey run enta di area.

Freekick for Seidu as im marker pull im shirt but di freekick no reach anywhere. Niger counter but Moussah im final shot dey wide.

18″ Afta small break for treatment for di Niger captain Oumarou, di game don restart.

16″ CHAAAANCE! Niger almost score. Sosah don hit one shot from outside di box, Ati-Zigi punch am back into di area, but di follow up from Oumarou don go ova di bar.

15″ Yakubu and Diabate were trying to keep possession with one, two passes, but they lost the ball.

14″ CHANCE! Niger still dey pepper di Ghana box, di ball don fall for Sosah but im miskick di ball, wey Ghana clear.

13″ Niger tries to enter the Ghana area with Bonkano, but Ghana clears the ball, but the danger is still there.

12″ Di blackstars now dey pass pass di ball wia dey win freekick inside di midfield as di ball hit one Niger player im hand.

11″ Goalkeeper Abiboulaye don punch one Semenyo cross into di area from di left hand side.

9″ Drop ball. Referee don collect one pass by Ashimeru for midfield. From di drop ball, Ghana bin drive into di Niger area, Inaki Williams cut di ball back to Kudus, di Westham forward play di ball back to Inaki but referee blow whistle for offside.

8″ So far di game no settle bneta, both teams dey throw dia passes away wia none of dem fit to penetrate dia opponent im defense.

Inaki Williams don push im marker inside di niger box as im try to collect one ball ova di ball. Referee blow whistle.

6″ Niger bin dey close down di blackstars players weneva dey get di ball.

5″ Goalkick for Ghana; Ati-Zigi don comot im area to protect one ball ova di line

Alidu Seidu don collect one long pass but im carry di ball go back to midfield.

4″ Kudus and Fatawu bin try to create sometin from midfield but di cross no beat di Niger midfield

3″ Bournemouth striker Antoine Semenyo bin try to go behind di Niger defense but dey clear di ball

Right now Niger also tries to get into the blackstars box but the defense is clear of danger.

1″ Ghana bin try to get quick goal afta di pass, wit Mohammed im header, but di keeper don catch am.

The stadium is empty; one can count the fans here.

1″ Referee don blow whistle for di game to start

Di center referee na Lamine Jammeh from Gambia.

Wia dis foto come from, GFA

What do we call this photo, Blackstars go dey hope to bounce back from dia 0-1 home defeat to Angola

Ati-Zigi (GK); Alidu Seidu, Mohammed Salisu, Abdul Mumin, Tariq Lamptey; Majeed Ashimeru, Thomas Partey ©, Fatawu Issahaku, Mohammed Kudus, Antoine Semenyo; Inaki Williams

Abiboulaye I’m Not Afraid (GK); There are many reasons why you shouldn’t be able to get a job in the UK. There are many reasons why you shouldn’t be able to get a job in the UK

-

Related News :