/* lyrics2chansons.com – above the lyrics*/;subtag:”artiste_h”;cf_page_artist = “Wizkid”;;cf_page_song = “Kese (Dance)”;;cf_adunit_id = “39383895”;
Dance
Chale, make us dance (Gbedu)
Make it dance (Oh, the-the-the, grassland)
Let the Music e dey play (Gbedu)
Omo, say you go dance (Gbedu)
You go dance (Gbedu)
You go dance
For the vibe, I’ve been out for days
Steady chasing the kpa, I dey concentrate (Okay)
Mm, anytime I dey
Whether night or day, I dey on my j’s (Yebo)
Even normally, mm
Them go dey dance to the gbedu, them go feel high ray
‘Cause anything wey I drop, dem go chop, ajé
Whether night or day
I dey on my j’s, I dey on my j’s
Kese, kese, kese, kese, kese, kese
Debt, debt, baby, immediately
How many times dem go tell person?
Shamanya, take me calmly
And it’s a vibe anytime we dey there
I no get time, I no get patience
Spray the money plenty
Dance
Chale, make us dance (Gbedu)
Make it dance (Oh, the-the-the, grassland)
Let the music e dey play (Gbedu)
Omo, say you go dance (Gbedu)
Chale (Starboy), make we dance (Gbedu)
You go dance (Gbedu)
You go dance
So, tell me what you wanna do tonight?
You no the party no go make sense, if we never dey there, we make the party come alive
So baby, tell me why you wanna
Shake body make you do as you like
Na steady we dey blow the cana
Blow some trees, make me feel alright
I no fit lie, man, I’m wasted
And I’m feeling reckless
Na who buy last get lastest
That’s why I’m working on patience
I no dey joke with my paycheck
If dem dey sleep, make dem wake them
So we go vibe, we go vibe tonight, k’ama de’bè
Kese, kese, kese, kese, kese, kese
Debt, debt, baby, immediately
How many times dem go tell person?
Dem no dey pay to dey learn lesson
Shamanya, take me calmly
I no get time, I no get patience
Spray the money plenty
Kese, kese, kese, kese, kese, kese
Debt, debt, baby, immediately
How many times dem go tell person?
Dem no dey pay to dey learn lesson
Shamanya, take me calmly
And it’s a vibe anytime we dey there
I no get time, I no get patience
Spray the money plenty
Dance
Chale, make us dance (Gbedu)
Make it dance (Oh, the-the-the, grassland)
Let the music e dey play (Gbedu)
Omo, say you go dance (Gbedu)
Chale (Starboy), make we dance (Gbedu)
You go dance (Gbedu)
You go dance
/* paroles2chansons.com – Below Lyrics */;subtag:”artiste_m”;cf_page_artist = “Wizkid”;;cf_page_song = “Kese (Dance)”;;cf_adunit_id = “39383896”;
TRANSLATION OF Kese (Dance)
Dance
Chale, let’s dance (Gbedu)
Make him dance (Oh, le-le-le, gbedu)
Let the music play (Gbedu)
Man, say you’re going to dance (Gbedu)
You’re going to dance (Gbedu)
You are going to dance
For the vibe I went out for days
Constantly chasing money, I focus (Okay)
Mm, every time I’m here
Whether it’s night or day, I’m on guard (Yebo)
Even normally, mm
They’ll dance to the gbedu, they’ll feel euphoric
Because everything I let go, they’ll take it, ajé
Whether it’s night or day
I’m on my guard, I’m on my guard
Debt, debt, bébé, immediately
How many times are they going to tell someone?
They don’t pay to learn a lesson
Shamanya, take me there
And it’s a vibe every time we’re here
I don’t have time, I don’t have patience
I make it rain money in abundance
Dance
Chale, let’s dance (Gbedu)
Make him dance (Oh, le-le-le, gbedu)
Let the music play (Gbedu)
Man, say you’re going to dance (Gbedu)
Chale (Starboy), let’s dance (Gbedu)
You’re going to dance (Gbedu)
You are going to dance
So tell me what you want to do tonight?
You know the party won’t have any meaning, if we’re not there, we keep the party alive
We turn O2 into O3, don’t go to Italawa
So baby tell me why you want
Shake your body however you want
We continually blow up the canna
Let’s smoke some trees, to feel good
I can’t lie, I’m wasted
And I feel reckless
Whoever buys last has the last
That’s why I’m working on my patience
I don’t joke with my salary
If they’re sleeping, let’s wake them up
So we’re going to vibrate, we’re going to vibrate tonight, k’ama de’bè
Kese, kese, kese, kese, kese, kese
Debt, debt, bébé, immediately
How many times are they going to tell someone?
They don’t pay to learn a lesson
Shamanya, take me there
And it’s a vibe every time we’re here
I don’t have time, I don’t have patience
I make it rain money in abundance
Kese, kese, kese, kese, kese, kese
Debt, debt, bébé, immediately
How many times are they going to tell someone?
They don’t pay to learn a lesson
Shamanya, take me there
And it’s a vibe every time we’re here
I don’t have time, I don’t have patience
Dance
Chale, let’s dance (Gbedu)
Make him dance (Oh, le-le-le, gbedu)
Let the music play (Gbedu)
Man, say you’re going to dance (Gbedu)
Chale (Starboy), let’s dance (Gbedu)
You’re going to dance (Gbedu)
You are going to dance
/* paroles2chansons.com – Below Lyrics */;subtag:”artiste_m”;cf_page_artist = “Wizkid”;;cf_page_song = “Kese (Dance)”;;cf_adunit_id = “39383896”;
Paroles2Chansons has a song lyrics licensing agreement with the Society of Music Editors and Authors (SEAM)
Wizkid Lyrics
Selection of current songs
Related News :